Daily tips from GRANDPA

Grandpa Says
Person wey buy poison to commit suicide wey still dey ask for change never really make up him mind to die.
A man with too many excuses does not desire success. Procrastination, not letting go of little treasures, holding on to former glory, fixating on past grudges , are but few situations of excuses that will hold you back.
Once you make up your mind to advance your life, forget about the CHANGE . No Price, No Pay.
Na pikin wey no get sense dey happy when he see him mama dey do house work wey she give am to do before.
E get Wetin you go see, no body need to tell you say e no dey normal.
How can Arsenal Just be losing game left ,right ,centre , and no arsenal fan is even angry . Is that how Nigerians are with our awa leader now ?
Something is telling me someone will ask for my account number today for new year give away. Please if you are the one, dont ask for change biko. Let God use you.
It is well. Enjoy your day.
Shalom
Barr. Victor Edegbai AKA Grandpa is a father of many nations, positive thinker, and friend of many. “I like trouble , because I be lawyer.“.